PLAYMUZ
Скачать песню Fireboy DML, Asake - Bandana в mp3 или слушайте в качестве 320 kbps бесплатно

Текст песни Fireboy DML, Asake - Bandana

Lowkey

All of them don dey notice

Im not joking

All my guys dem dem know me

Since 06

Ive been writing this story

I no be OG

But if you ask dem, dem know me



I no dey blow trees

Orin lo n yi mi lori

Music chose me

Just know this and know peace

I dey lowkey

But Im never lonely

Sexy ladies

Come whine fi me slowly



Na the love wey I see

Na him wey give me liver

I be ghetto boy I be sinner

Fear nobody only Jehovah

And I thank the lord I dey go far

Usain Bolt, mo daleba

Shoutout si awon temi ninu Shitta

Bandana lori bi ti 2 Pac

Midnight walkers, karashika

Dem never see me coming (Jo jo jo jo)

Oh coming (LEko)

Mo gbe wan ni is coming (E yeah, e yeah yeah o)

Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)

Wey go foreign (Dey go foreign)

Oshe Mr. Money

Комментарии

Минимальная длина комментария - 50 знаков. комментарии модерируются
Комментариев еще нет. Вы можете стать первым!